Nigeria carry Ebola patient go Switzerland, dey track 53 pipo wey contact am
Na only one person wey dem confirm say get Ebola for Nigeria from dis latest deadly outbreak wey dey worry Africa. Dem carry am by air on Monday from Abuja, wey be Nigeria capital, go Switzerland, wey...
Discussion
Log in to join the discussion