Ghana court workers JUSAG swear say dem go continue strike if goment no gree do wetin dem ask
Di Judicial Service Staff Association of Ghana (wey pipo sabi well-well as JUSAG) don yarn say dia sit-down-look strike action wey dem dey do so go continue, if goment no gree do wetin dem dey ask con...
Discussion
Log in to join the discussion